MUSIC: HOW FAR WITH OUR LOCAL MUSIC?


We remember de days when DJs and Radio Stations no dey gree make local artiste dem feature for dem mix or playlist.
These days, na 99% local content dey everywhere.
On top dat wan, the International Community don too dey chook eye on top our sound.
Fight still dey over the title wey Western Media been give our type of music 'Afrobeats' but last last we dey de map and e be like say we go tey for dere as these tweets fit to testify...







You Dey Feel Our Lokal Music?
Yes
No
Wetin consine Me?
QuizMaker

Comments

Popular posts from this blog

Podcast: Lokal FM Meets... Kshow The Maestro

Podcast: Wetin Be Good Friday?

@lokalfmNG