Debola Adebanjo - We Are Radio

Radio Head wey dey carry de nickname of 'Radio Activist' bifor Ms Debola Adebanjo na one of de biggest supporters of wetin we dey do for Lokal FM.

For inside dis video wey she submit to Radio Days Europe 2017, she been take style give us small shoutout as the future of how radio suppose be...

Enjoy!

Comments

Popular posts from this blog

Podcast: Lokal FM Meets... Kshow The Maestro

Nonso's Tonight Hits 1 Million Streams On Spotify!!!

@lokalfmNG