DA GRIN: 7 Years don waka...


Saturday April 22, 2017 bin mark 7 years since Da Grin bin depart this earth.

The fatal motor accident wey take place along Agege Motor Road bin cut short a promising rap career just as the late artiste dey cement hin yoruba  flow.

Thank God for Music wey dey ensure say de legacy never loss or die.

Continue to rest Barack O' Grin...

Comments

Popular posts from this blog

Podcast: Lokal FM Meets... Kshow The Maestro

Podcast: Wetin Be Good Friday?

@lokalfmNG